Greetings my peeps..... chai no be woman is not a days job. To think that I thought I had all the time in the world and I can't afford to update this spot daily has proved to me that I AM ON A LONG THING.. its been a couple of days with so much chaos, stress but with joy and laughter.
Today now I feel very much better and decided to go do clearance at school. Ok naaa, driver come help me go bank go pay Alumni fee. This is my name, matric number, this na wetin you go write on top. Aunty which one be the name? Paul this one wen I mark here nai be my name and nai you go write put as the person wen dey pay the money. Aunty na the name when you dey answer? So when I go bank I no go shake.
SHUOOO OOOOOOOO..... wetin wan shake you na? People dey answer different names up and down?
And come to think of it I no too blame paul. My one of my bestie as Ada, Rhoda, Esther, Colet. Abeg una ooioo. ..lol. Answer one name so that angel fit easily identify una.
So as ee dey happen I go dey post to make up for lost times naaa, abi?
No comments:
Post a Comment